Mhiz Beauty beka

Mhiz Beauty beka Upcoming actress 🥰🥰❤️
Ready for bitch and fighters🤸🤸
Love for love🥰🥰🥰
Catch fun😝🥰🥰

12/02/2023

THIS IS TO BRING TO UR NOTICE THAT FEBRUARY 14 HAS BEING REMOVED THIS YEAR

February 2023

S M T W T F S
1 2 3 4
5 6 7 8 9 10 11
12 13 🚮 15 16 17 18
19 20 21 22 23 24 25
26 27 28 😌

11/02/2023

Mathematics time!!!!

If precious has 32 teeth😁and she abuse ur mother😒

How many teeth with remain

11/02/2023

I opened tiktok nd Instagram ,na e dey close am 😒
Immediately MTN send me nd said "dear customer na God save u"😂

08/02/2023

People wey get money for bank ,dey under sun ☀️,we wey no get money ,we dey house dey rest😅

Na now poverty useful 😂😂😂

28/01/2023

First rain💦💭of the year

Lord am grateful 🙏🙏

27/01/2023

Even if na red pen

Abeg give me for Valentine

26/01/2023

Enjoyment go kill me
On Valentine's day 🥰🥰😅

Na my boyfriend dey pack Ajò(contribution) Feb 13😀😂

24/01/2023

I remembered when breakfast was morning food 🍜🥣


But now.... U fit chop am from morning to night 😂😂

20/01/2023

My adorable class mate👩‍❤️‍💋‍👩👩‍❤️‍💋‍👩

13/01/2023

If Yahoo ends today, many relationship will end

My sister date a with future not big polo with dada😏😏

Address

11, Afuwape
Lagos

Telephone

+2349071339793

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mhiz Beauty beka posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Organization

Send a message to Mhiz Beauty beka:

Share

Category