PROUD MUM GIST TV

PROUD MUM GIST TV I m a content Creator, Lifestyle Cooking, & a Blogger, I Create My own Content, Please Support me Share & Follow My Page,
(10)

CONTENT CREATOR, BLOGGER, SPORT,ENTERTAINER, VOICE OF SINGLE MOTHERS,MOTIVATIONAL SPEAKER, LIFE STYLE, AND MORE

01/06/2026

If u hear bad news over ur enemy wen want u to c.ry. will you feel for him or her?

31/05/2026

Y làźy hus wife of 13yrs dey insut mother inlaw? Na she gong u? Must u insut her bf u talk? i!!trate no gud. Bèger.

30/05/2026
30/05/2026

No piki go fit shakara 4 me 4 old age.i must plan my old age wel home or abroad.De way I go mind my biz na dem go dey fine me.i h@te insut.God pls make i see old age make i no sìk

29/05/2026

Month go end daughter inlaw go send her mama feeding moni. U go say make ur husband be he mama enèmy.if u say make I no take care of my mum u must also abandone urs too.

29/05/2026

Good morning everyone how una dey. May God bless ur day

28/05/2026

U must not reply ur mother inlaw. No matter hw he piki take let her down to u.

27/05/2026

This video painn them so una be dey happy say mabel l0se?

Adresse

Filderstadt

Telefon

+4915213352782

Webseite

Benachrichtigungen

Lassen Sie sich von uns eine E-Mail senden und seien Sie der erste der Neuigkeiten und Aktionen von PROUD MUM GIST TV erfährt. Ihre E-Mail-Adresse wird nicht für andere Zwecke verwendet und Sie können sich jederzeit abmelden.

Die Organisation Kontaktieren

Nachricht an PROUD MUM GIST TV senden:

Teilen