06/06/2026
Day 3 of MNCH Week
Has your pikin collect Vitamin A, Deworming tablet, and Birth Registration?
Wetin you still dey wait for?
Jajely carry your pikin go the nearest Primary Health Care Centre (PHC) or Outreach Post make e enjoy these important services:
✅ Free Vitamin A Supplementation
✅ Free Deworming Medicine
✅ Free Birth Registration
✅ Safe and Effective Services
Vitamin A dey help pikin grow well and fight sickness.
Deworming medicine dey remove worms and help pikin stay healthy.
Birth Registration dey give your pikin legal identity and official record of birth.
No let your pikin miss this opportunity.
Healthy pikin, happy family, better future!
This message na from Nasarawa State Primary Health Care Development Agency (NSPHCDA).